
Kingsley Chinweike Okonkwo wey people dey call Kcee don open mouth yarn some beta matter about himsef wey many people no know befor.
For inside one prgram wey dem dey do 4 soundcity, na dere he take yarn am oh, he talk say 2 of d thins start with ‘P’ and d no 3 start wit ‘W’
He talk am for d program say d no 1 thing wey him like to dey do na Prayer, say he like to pray well well oh, say every thing wey him get or have, na God get am.
He yarn say d second thing be say he like to dey play well well, say evry body wey sabi am know say he like to dey play a lot and na only wen u no dey close to am, na hin u no go know. D 3rd thing wey Kcee, d Five Start artist talk be say him be Workharholic, say he fit die 4 work, say he no like 2 just dey sit down no dey any work.
Okegbemi Olusoji Festus is an Editor/Creative writer at campustori.com, A digital media Executive and a known Social Media Enthusiast.
Leave a Reply